Lyrics

Ben pon this Hell yeahh Girl na this your body dey makie man craze Makie man craze, makie man craze She no dey fear to get high with me We dey smoke high grade, dey smoke high grade She no dey fuck when she dey sober She dey feel am when I fuck her on the sofa She look into my eyes when I bend her over She tell me say she like the way I muse her Girl na this your body dey makie man craze Makie man craze, makie man craze She no dey fear to get high with me We dey smoke high grade, dey smoke high grade She no wan fuck me when she dey sober She dey feel am when I fuck her on the sofa She look into my eyes when I bend her over She tell me say she like the way I muse her Kia masa baby no dey dull me No go tell me story I no se you wanna be with me all night long Oh moan,Baby make we disturb neighbor I no dey complain I just dey appreciate, wetin jah do for me I dey find my own way So many bad feeling wey I dey feel I don't wanna feel this way again I just wan show my A game Imagination wan kill pesin Na why me no wan dey overthink Na why me no wan dey overthink Girl this your body so amazing Girl this your body so amazing yeahh Girl na this your body dey makie man craze Makie man craze, makie man craze She no dey fear to get high with me We dey smoke high grade, dey smoke high grade She no dey fuck when she dey sober She dey feel am when I fuck her on the sofa She look into my eyes when I bend her over She tell me say she like the way I muse her Girl na this your body dey makie man craze Makie man craze, makie man craze She no dey fear to get high with me We dey smoke high grade, dey smoke high grade She no wan fuck me when she dey sober She dey feel am when I fuck her on the sofa She look into my eyes when I bend her over She tell me say she like the way I muse her Oya baby, shere Oya shere shere Malo shere kere Malo ko nyan mi kere Mo ma le wan lere Ki ni wan fe ni owo mi Baby, my eminado No go play me like ronaldo I know se you dey feel this gbedu I give you I know se this gbedu dey enter your body too I know se you dey feel the banjo I know se you dey feel the vibe o I go make you feel good Oloun ngbo Girl na this your body dey makie man craze Makie man craze, makie man craze She no dey fear to get high with me We dey smoke high grade, dey smoke high grade She no wan fuck me when she dey sober She dey feel am when I fuck her on the sofa She look into my eyes when I bend her over She tell me say she like the way I muse her
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out