Lyrics

Smokozz I been catching my cruise I be chilling on a low with goons (huh) Me no get no clue Wetin I wan do this night Me no get no clue (hell yeah) Men just wan shaye Kin ma jaiye Kin ma shaye Gbaye lo le Gbaye lo le Are you feeling my sound now Make you no go dull me now I know you are dulling now Are you sleeping on me now? Me just wanna be the the best I can be for me So many people wey no se me wen been dey vibing I dey do my thing now Me no send nobody Me no send nobody Me no send nobody Are you feeling my vibing Don't kill my vibing Don't kill my vibing Wanna be the best I can be for me So many people wey no send me Wey no send me Wey no dey send me Me no get no worry Me no dey worry Me no dey worry Me get my own story Wetin dey my mind Wetin dey my mind Wetin dey my mind Eh Na Kaluba Na kaluba I dey my caliber Na money be fine bobo Nobody go fit to like you oh no If you no get shishi for hand dem go tuama Why you con dey broke shame me because I no get No go loose guard No go loose guard your padi No go loose guard your day one Kin lo n so Eje kin gboran Eku ro ni na Eje n ri ona lo When I post on instagram you no dey support! Me just wanna be the the best I can be for me So many people wey no se me wen been dey vibing I dey do my thing now Me no send nobody Me no send nobody Me no send nobody Are you feeling my vibing Don't kill my vibing Don't kill my vibing Wanna be the best I can be for me So many people wey no send me
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out