Lyrics

We've had many battles, we have won some wars But in all our struggles, we have lost loved ones It may be cloudy outside, but not for very long We will surely see the sun, 'cause we know No matter the weather, no matter the tide We go dey together, we'll stand by your side No yawa, no problem go fit stand to fight us We go stand together, we go beat am down Oh-oh-oh-oh-oh-oh, oh-oh Oh-oh-oh-oh-oh-oh See, ebelebe we go jump am pass 'Cause we gallant oh, leave story And before any yawa wey try to fall our hand We go chop am like Indomie See no gbege reach to divide us (divide us) Eja kika no dey form titus So na who born gbege wey dey form big titus We be river, omo leave story Na we go win oh No matter the weather, no matter the tide We go dey together, we'll stand by your side 'Cause no yawa, no evil go use style divide us We go stand together, we go beat am down (Oh-oh-oh-oh-oh-oh, oh-oh) we go win oh (Oh-oh-oh-oh-oh-oh) oh, oh (Oh-oh-oh-oh-oh-oh) oy, (oh-oh) (Oh-oh-oh-oh-oh-oh) oy We go love ourselves and protect ourselves We go comot for this kind thing Whether e good or e bad, with love in our heart We go withstand the instances We will find our way, new hope everyday No fear in our life and no tears for our eyes o 'Cause no matter the weather, no matter the tide We go dey together, yes, we stand by your side oh No yawa, no nonsense go fit stand against us We go stand together now, we go beat am down, oh (No matter the weather), no matter the tide (no matter the tide) Oh, we go stand strong (we go dey together), ye (we'll stand by your side), ye-ye-ye-ye (No yawa) down (no nonsense) down (go fit stand against us), ye-ye-ye (We go stand together, we go beat am down) na we go win oh (No matter the weather), ye-ye-ye (no matter the tide) We go stay together, ye-ye-ye (we go dey together, we'll stand by your side) No matter the trouble (no yawa, no nonsense) no matter the problem (go fit stand against us) no yawa oh (We go stand together), eh (we go beat am down), whoa-oh-oh (Oh-oh-oh-oh-oh-oh, oh-oh) oh, oh (Oh-oh-oh-oh-oh-oh) (Oh-oh-oh-oh-oh-oh, oh-oh) e sure for me, e sure for you oh (Oh-oh-oh-oh-oh-oh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out