Credits

COMPOSITION & LYRICS
Joevan
Joevan
Songwriter

Lyrics

Moxie is a somebody King James is a somebody Haske is a somebody Jovan ma yea watsup buddy If dem think say we no go make am oh oh If dem think say we no fit born pikin Elmor... If dem think say we no go marry eh eh If dem think say we no fit win eye eh eh He who buttered my bread and have sugared my tea Why you dey hate Why you dey beef He can do it for my brother just believe He can do it for you my sister just believe Kaiwariwaka haiki ya ba ni Albakaci na Duka ga reni Mama ki na ke ban na wi masu reni My blessings overflow infact it is raining Allah nagode dey kaiwariwaka Nagode dey kaiwariwaka soti Iyeyeehe iyeeh If dem think say we no go make am oh Zamu Basu Mamaki If dem think say we no fit born pikin Zasu sha mamaki If dem think say we no go marry eh eh Zamu Basu Mamaki If dem think say we no fit win eeyee eh eh Zasu Basu Mamaki Zamu Basu Mamaki... zasu sha Mamaki 4X Steady driving from a nobody bring the trophy home to be somebody... Give them heart attack my injuries let Them call you names like magician. magician Mister nobody 2X... Then they drop on in to be somebody.yea yea When we step ina the yard 2x We make everybody... wanna say watsup 2x If dem think say we no go make am oh oh Zamu Basu Mamaki If dem think say we no fit born pikin Zasu sha mamaki If dem think say we no go marry eh eh Zamu Basu Mamaki If dem think say we no fit win eeyee eh eh Zasu Basu Mamaki Zamu Basu Mamaki... zasu sha Mamaki 4X In a point in time we see many things that are impossible Just believe and trust in God everything is possible. No be say we dey wear designer No be say we dey drive Bugatti No be say we get to much money But with oluwa mu na Basu Mamaki Thank be to my alpha and omega Cause I know that you are my maker eheeh Change my story to glory Infact me I give you the glory If dem think say we no go make am oh Zamu Basu Mamaki If dem think say we no fit born pikin Zasu sha mamaki If dem think say we no go marry eh eh Zamu Basu Mamaki If dem think say we no fit win eeyee eh eh Zasu Basu Mamaki Baba Zamu Basu Mamaki... zasu sha Mamaki Mama Zamu Basu Mamaki... zasu sha Mamaki Haske Zamu Basu Mamaki... zasu sha Mamaki Ni ma zen Basu Mamaki... zasu sha Mamaki Bed mixxxx
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out