Lyrics

To make money shey person need license Best answer to a fool na silence No be silence again na mele Tori mono ten million gbere Ewalo gossip me, brother dele Hamadala komai yayi dai-dai Tsegumi bani ji bebe Mind your business na full time job Come on, go find wetin you go chop Stop asking why we dey on top Black bele, gossip stop! The more you look now, the less you see My hustle to soft to abc Like Dj Khalid, I got that key Etoji bole let me pee Me sunana? (Mele) Me aiki na? (Mele) Me lambata? (Mele) In sun tambaya kuce "Mele" Wetin be my name? (Mele) Wetin be my work? (Mele) Wetin be my code? (Mele) If dem ask you kuce "Mele" Me sunana? (Mele) Me aiki na? (Mele) Me lambata? (Mele) In sun tambaya kuce "Mele" Wetin be my name? (Mele) Wetin be my work? (Mele) Wetin be my code? (Mele) If dem ask you kuce "Mele" No dey watch me abeg watch tv How I take get the work no cv Ba laifi in nace masu mele I live my life no jaye alaye I been watching you, watching me And I know you hating I no get time, abeg where my kaki Hassada ga mai rabo taki San da muke hustle su na daki
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out