Lyrics

Victor Ad nanana Dj epic on dis one eee . epic una knw Na as my people will say holy Lord one can pray bro spiritual vibe More music from legit naija. com. If God wan change your story he go do am not because say you holy, if God wan bless you with raba he go give you fulltime Omo no palaba. No vex no vex I no say you don go through many stress no vex no vex and make you no your worth no go fall less eh am not a playboy for dis game d tin we see no be dsame eh omo I don tey for dis game sho Mo age mi am probably older Dan ur father d story epic ooo for me to talk am I need Dj epic oo d story epic oo but I dey talk am I don dey get headache oooo am still dat broke boi from ghetto Bros my eyes don c so many things am still dat broke boi from ghetto try to make mama proud and make ends meet am still dat broke boi from ghetto but my story no go end for ghetto am still dat broke boi from ghetto God I no go forget oooo dem act like dem no no d tinx wey I don c dey wan bring me down oo but oluwa gbe mi soke no down ooo adura loshe hustle no no bunsu small boy wey dey use leg today fit to do Benz tomorrow Omo no one knows tomorrow ailailahilala d tinx I see my guy walahi dem want to bring me down Na lie but am never going down broda u no say ah d story epic oo for me to talk am I need Dj epic oooo the story epic oo as I dey talk I don dey get headache oo am still dat broke boi from ghetto Bros my eyes don c so many things am still dat broke boi from ghetto try to make mama proud and make ends meet am still dat broke boi from ghetto but my story no go end for ghetto am still dat broke boi from ghetto God I no go forget ooo no carry body and if God bless you carry all ur Paddy eeee no carry body say If God bless you carry all ur Paddy ooooai d story epic oo for me to talk I need Dj epic oo ooo d story epic oo as I dey talk I don dey get headache oooo am still dat broke boi from ghetto Bros my eyes don c so many things am still dat broke boi from ghetto try to make mama proud and make ends meet am still dat broke boi from ghetto but my story no go end for ghetto am still dat broke boi from ghetto God I no go forget oooo. j eez. Ad watsup street watsup una knw Na God is still saying something... it's no limit...
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out