Similar Songs
Lyrics
Johnbull my son, I sent you to school
You don't know how to spell your name (la)
Johnbull my son, I sent you to school
You don't know how to spell your name (Zhus)
All those men wey dey run their mouth for that side
Hope say una sabi swim
This na real life p, no be everything be film trick
John Davidson, wahala pikin, still dey try to sleep
'Cause anytime this your two eye dey open
Be like say you dey commit sin
Ehn, who hurt you like this?
Don't tell me is that Igbo girl
What's her name again? Oluchi
No be she, I don cast you say small pikin
When we dey for the Five junction
Dey observe if broda Emma don come
Na we remove him teeth for front
Because of say broda come from Malay
He wan collect Elijah babe
He no know say na men dey game
Na why we collect him chain
Sell am for Ring road take carry kele
You no fit dey ABJ dey form say you woski
Come to Beinin city
Where everything is tomtom miliki
And the street is heavily military
If he pass me I call Vladimir Putin
He go wet everywhere with him peruzi
Menace to society, only me powers principalities
Before them let me waka for my street
They say make I go swear affidavit
Johnbull my son, I sent you to school
You don't know how to spell your name
Johnbull my son, I sent you to school
You don't know how to spell your name
Johnbull my son, I sent you to school
You don't know how to spell your name
Johnbull my son, I sent you to school
You don't know how to spell your name
Writer(s): John Davidson Omon
Lyrics powered by www.musixmatch.com