Lyrics

(Yo Dips) Blow me trees hundred Or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? Hmm Ahh, Kara Bounce, rọra shake your baka I fit to dey run your baka Ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha No shaking, no panic Baba blessings all over me Wọn le, them no ba ní Tell them, "The love and the grace is so valid" Ológo forever, when them dey sleep we dey grind we're still farming I tell God, "Jọwọ, bami Run am for me, no forget my padi" Oh-ah-ah I don try, walahi, hmm I just wanna make some funds I no want wahala, ah Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm I dey go up-up way, alhamdulilah for life Alhamdulilah for life Father, your money, your blessings, your problem Gbogbo ẹ lọ wà, Astagfar-r-r-r Haa, on my right side, on my left side Wọn gb'ọmọ mẹfà, hmm Mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never No shaking, no panic Baba Blessings all over me Wọn le, them no ba ní Tell them, "The love and the grace is so valid" Ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we're still farming I tell God, "Jọwọ, bami Run am for me, no forget my padi" Oh-ah-ah I don try walahi, hmm I just wanna make some funds I no want wahala, ah Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm I dey go up-up way Alhamdulilah for life, alhamdulilah for life I don try, wala-ha-ha I just wan' make some funds I no want wahala, hmm Loader tó bá loyal, no kasala Haa-haa, alhamdulilah for life (Yo dips), alhamdulilah
Writer(s): Drayann Waynee Durand, Timileyin Sulaimon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out