Lyrics

Ooh-ooh, ah Oh, yeah, yeah, oh Ayy Girl, for your information I no fit mercy for any person wey go try mess o with my mercy o, yeah-yeah, oh Hey, no be Instagram challenge oh No go double dare my baby No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy Seriously, oh, oh-oh-oh-oh Seriously, oh, oh-oh-oh-oh E dey touch me, oh-oh, oh E dey touch me, oh-oh, oh-oh Hm, ah-ah Yea-ayy-yea Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Hey Girl, your booty get mind on hin own Bum-bum wey dey eye my pocket Dey do me like Angéli' 'Jo Wetin me I dey find na sure bet I go still kọlọbi my own Girl, you know say my money na longest Fela Kuti, igbo no long reach, hmm Excellent baby, oh Fẹ-fẹ-nẹ, baby, oh Fẹ-fẹ-nẹ-mẹ Ihe mna cho Wetin Iheanacho dey find outside your domot? Seriously oh, seriously Oh-oh, oh-oh, yeah, oh-oh Ayy-ayy Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh Ayy-ayy Anita, 'Nita bae Wetin Anita bake? I want to eat Anita cake, oh-oh
Writer(s): Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Gaetan Judd, Victor Anthony Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out