Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kheengz
Kheengz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
King Bawa
King Bawa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JVXN
JVXN
Producer

Lyrics

Debit debit Debit debit, (Wahala) Debit Debit Debit Debit Debit omo (Debit) Any small waka these days na Debit Debit Debit Debit (Aswear) Debit Debit Debit Any small thing na Debit Debit Debit Debit Even to komot go take fresh air sef na Debit Debit Debit Debit Before one credit alert na like sixteen Debit Debit Debit Ahh before you know it, is savings or current? Soon as you step out the crib (Debit) Bros abeg i ft see you for 2minutes (Debit) Start your motor hear one funny sound (Debit) Damn, sapa nice one (Debit) Side chick calling is her birthday (Debit) Olopa stop me for highway (Debit) Six miscalls from your kid sis (Debit) Meanwhile NEPA meter don dey beep beep (Debit) Kai ay kullum kullum kullum ga munan muna ta fama Ba wai babu cheddar cheddar bane abun ne ba dama Grinding put the working errday and hoping that we hammer Even area boys they don dey call me chairman Meanwhile, anyway i turn on left or right omo na billing And if i no comply oh mehn they turn me to a villain Cause nowadays so errbody see me on a telli To komot house sef dey fear me cause everything na Debit Debit Debit Debit (Aswear) Debit Debit Debit Any small thing na Debit Debit Debit Debit Even to komot go take fresh air sef na Debit Debit Debit Debit Before one credit alert na like sixteen Debit Debit Debit Debit Before you know it,na savings or current Gate man don dey call you boss (Debit) These days sef to fall in love (Debit) You call momsy she come start dey caugh (Debit) Just like that generator off (Debit) Another word for responsibility (Debit) As i dey cook beans na so gas finish (Debit) As i dey watch match message from DSTV Meanwhile junior dey resume school next week (Debit) Ay ay bills on bills walai abun sai a hankali If care is not taking mutane fa zasu bar gari Aljihu babu shishi gashi dollar hawa take Suna suspending money i be thinking how to make it This life i do my best, i no ft to kill myself If you sneeze next thing na should i bring the POS Sapa just dey call me i reject make e no vex This adult thing gat me so stressed everything na Debit Debit Debit Debit (Aswear) Debit Debit Debit Any small thing na Debit Debit Debit Debit Even to komot go take fresh air sef na Debit Debit Debit Debit Before one credit alert na like sixteen Debit Debit Debit Before you know it na savings or current Cause everything na Debit Debit Debit Debit (Aswear) Debit Debit Debit Any small thing na Debit Debit Debit Debit Even to komot go take fresh air sef na Debit Debit Debit Debit Before one credit alert na like sixteen Debit Debit Debit Before you know it is savings or current
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out