Lyrics

I dun comot from wayward life, I dun align with God I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church I dun dey get my piece of mind, pastor dey call me son I still dey roll my loud sha, call me a holy thug 2019 when I started rap Freestyles with a bit of style Held the mic on a church altar Had the crowds dem going mad I looked for mom and I saw her smile It felt so good that I got so proud Added bars from Nicky Minaj They went crazy cause they thought it was mine Went back home started writing rhymes Rapped for mom and she loved the vibe Called by God and I held it tight Everything changed when I dropped goodlife I was 14 in a 4 man gang No one knew I had stacks of knives Rap changed me and I got so calm Started music 2021 I dun comot from wayward life, I dun align with God I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church I dun dey get my peace of mind, pastor dey call me son I still dey roll my loud sha, call me a holy thug I dun comot from wayward life, I dun align with God I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church I dun dey get my peace of mind, pastor dey call me son I still dey roll my loud sha, call me a holy thug 7am I read the word Samson and Delilah I ain't got hair come play with head The philistines no dey find my strength Like David Goliath go fall Like Joseph me I no go fuck I no be Esau wey you go defraud My destiny sharp like king Solomon Me i no fit run from God Jonah sharp but the bad guy mess up I copy and paste to get the pay Behind closed door me I work and pray Who be that demon wey wan bill me Speak loudly your voice no clear And if dem born you well talk am again Na 2 by by go jam your face I dun comot from wayward life, I dun align with God I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church I dun dey get my peace of mind, pastor dey call me son I still dey roll my loud sha, call me a holy thug I dun comot from wayward life, I dun align with God I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church I dun dey get my peace of mind, pastor dey call me son I still dey roll my loud sha, call me a holy thug I dun comot from wayward life, I dun align with God I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church I dun dey get my peace of mind, pastor dey call me son I still dey roll my loud sha, call me a holy thug
Writer(s): Williams Collins Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out