Lyrics

Hmmmm hmmm hmmmm Hmmmm hmmm hmm hmmm hmmm Hmmmm hmmm hmmmm Hmmmm hmmm hmm hmmm hmmm So mi know some people Wey dey gugu gaga We Dey craze We Dey kara for their case o But na raba I dey chase oo(uhh) Cause mi know say man dey play so Say mi know some shawties Wey dey carry shoulder And dem tell me say Dem no fit Change their ways o I dey steady give them space oo Cause I know say people dey craze Oh LORD save me from this Hmmm issa evil world Evil world Issa evil world On jah jah mi knuh say Ouuuu Issa evil world Issa evil world Issa evil world Jah don rain him blessings pon mi 2 six everytime we rolling Som'ah dem smile in my face but Talk behind me Mi know say them nuh really like me Steady chasing Even cheetah no fit catch me Money wey no dey my Aza No Dey sike me Only the money and rabba Dey really excite me And the gbedu wey dey synthesize me Ouu pray for me Hmmm issa evil world Evil world Issa evil world Cause It's a evil world Ouuuu Issa evil world Issa evil world Issa evil world Ah Issa evil world Where i for dey if e no be God? Shebi na my papa prayer wey dey keep me Me never see nothing wey fit to weak me I'm blessed already NTori won gbo mi Jah don bless melody Badman me I no fit trust nobody Me show people love and mi expect nothing Ah wicked world we live in Padi joju Padi because of money Koju ma se ribi People wey me show love turn back on me Hmmm issa evil world Evil world Issa evil world Cause It's a evil world Ouuuu Issa evil world Issa evil world Issa evil world
Writer(s): David Williams Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out