Top Songs By Figo M
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Chikwado Modestus Ike
Songwriter
Lyrics
Ekpeke
Ngachonone mamaye papapapa pa
It's FiGo M Yor Yanu
Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi
If you ain't talking money you talking piti piti
If you no know as e dey go iga ebido na isi
Maka na adia asi ndo no pity pity
The girls them like me cus i no dey dey for domot (eyi oh)
Say i too dey comot (eyi oh)
They no catch me for domot (eyi oh)
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia (oh-oh)
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh)
They wan to be my robot (eyi oh) robot (eyi oh)
Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh)
Witche witche onto mamiwater
Taa them no reach hee
Nobe childs boy (boy)
If you hustle hard you go surely follow men ball (ball)
Who dey find helper no fit miss Obi Cubana call (at all)
If no be money talk, oga biko gbawa door (gbawa door)
Say, abiarom iti epele (ha)
Onye ji igu ka ewu na ekene (hee)
My kind of car okwu oto ekene
That's why nji agba mgbo ekpe ekpere (say)
No be moi moi no be beans
Sapa been dey hold me for jeans
Now the boy kuga day and night
The girls them like me cus i no dey dey for domot (eyi oh)
Say i too dey comot (eyi oh)
They no catch me for domot (eyi oh)
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia (oh-oh)
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh)
They wan to be my robot (eyi oh) robot (eyi oh)
Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh)
Witche witche onto mamiwater
Adia agba watch na ukwu cha cha
If no make am for this life nobody send your papa (papa)
But if you make am na for head them go carry your matter (matter)
Nwata lia obi oburu dike
Ejiror akpu obi ebute ike
Ajo anu bu street
You no fit see me dey sleep
Once is biz i no dey play with you you no fit see my teeth
OYO you on your own
If you like see me dey bone
You said you no know me but am sure they know me for your zone
DennyB FiGo Yanu
Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi
If you ain't talking money you talking piti piti
If you no know as e dey go iga ebido na isi
Maka na adị asi ndo, no pity pity
The girls them like me cus i no dey dey for domot (eyi oh)
Say i too dey comot (eyi oh)
They no catch me for domot (eyi oh)
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia (oh-oh)
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh)
They wan to be my robot (eyi oh) robot (eyi oh)
Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh)
Witche witche onto mamiwater
Xtraodinaire
Writer(s): Chikwado Modestus Ike
Lyrics powered by www.musixmatch.com