Listen to Broke Boys Deserve Love (feat. Mage the Producer) by Vsagz

Broke Boys Deserve Love (feat. Mage the Producer)

Vsagz

Afro-Beat

155 Shazams

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vsagz
Vsagz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Orhue Moses Odia
Orhue Moses Odia
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mage the Producer
Mage the Producer
Producer

Lyrics

Omotena show wetin dey sup I dey chyke you why you wan dey form She tell me say she no go look my face She go only reason me when money is involved The kind girls I dey like na 1 milli 1 milli 1 milli But the money for my aza na two five Be like I go really need to think twice See na IG baddies I they like Those ones with the fine face Those ones with the slim waist Those ones wey get nice whip Be like say my head no correct Cause these girls wey past my budget Try look things from my aspect No fit drag you with senator Alfred I show am mama Chinedu she show me yellow plate Show am Ikorodu she show me chevron gate Carry am to Obinna to select fine cloth She comot there come dey show me Ashluxe Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Forget wetin cardi b talk Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Forget wetin cardi b talk Why e be say when you no get money you go wise As money come sense vanish Me i just dy do wetin i like Later we go reap the consequences Walk up to the shawty she dey ask who are you Na wetin be big pass me i dey look Wetin my power no reach i dey do Kelewawa all the girls like zulezu Small thing drop I don run go quliox Day break I regret my actions Tell the girl for my side make she move chai This boy no dey hear word I show am mama Chinedu she show me yellow plate Show am Ikorodu she show me chevron gate Carry am to Obinna to select fine cloth She comot there come dy show me Ashluxe Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Forget wetin cardi b talk Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Broke boys still deserve love Forget wetin cardi b talk
Writer(s): Orhue Moses Odia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out