Lyrics

How far Wey you Come here You Dey mad oh Seay That game you play The game don cut (The game don cut) Arsenal Dey Everywhere blood (everywhere blood) Sheyb u say (Sheyb u say) The game too sure (The game too sure) Saka go play (Saka go play) Nor be on God (Oboy nor be your fault) All my bad bitches Dem bad All of them need deliverance All of my bad bitches On guard All of them get the liver (Wer dem wer dem wer dem) Pull up the blunt And blaze my nigga Make you get the ginger (Roll up roll up roll up) Backwood Dey Ur babe Dey crush I nor Dey stick around I like to do yanga Na Wer money dey I like to Dey go My girl Dey cook banga Na why I Dey keep my stash Na why i Dey give her knacks Na why I Dey give them too many cash Na why she Dey shake her yansh Na ur money Dey make her dance Odomodu break her back The Kele wan die 911 Prank Dem give her fake alert Buy me new Nike E don set Shake am like Cardi Be off set All my bad bitches Dem bad All of them need deliverance All of my bad bitches On guard All of them get liver Pull up the blunt And blaze my nigga Make you get the ginger Na me be first attack I nor dey play defense My slime just send me bread Aboki fry the egg My girl Dey deliver tea My girl dey gimme gist My guys Dey deliver me My guy Dey give me steez Omo pass I wan puff Area don cast Belle burst Omo pass I wan puff Area don cast Belle burst All my bad bitches Dem bad All of them need deliverance All of my bad bitches On guard All of them get the liver Pull up the blunt And blaze my nigga Make you get the ginger All my bad bitches Dem bad All of them need deliverance All of my bad bitches On guard All of them get the liver (Wer dem wer dem wer dem) Pull up the blunt And blaze my nigga Make you get the ginger I nor Dey stick around I like to do yanga Na Wer money dey I like to Dey go My girl Dey cook banga Na why I Dey keep my stash Na why i Dey give her knacks Na why I Dey give them too many cash Na why she Dey shake her yansh APP Na ur boys dem party Cus me and dem boys Dem dey for dem the girls Them call me Papi Hold your lappy
Writer(s): Eko Sylvanus Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out