Lyrics

Uhh- uhhh, uhh- uhhh Uhh- uhhh, uhh- uhhh Moving mad A lot of people moving mad Online, offline, sometimes, some people just be moving mad Them be moving mad Lot of people moving mad Can somebody, can anybody tell me why why why? It's a new year, trynna keep my cool, yeah I no get time for nobody nonsense If you push me, omo, I go pull shirt You go chop slap if you try to dey misyarn Holy water, pour me holy water Give me something wey go cool my temper No fear, 'cos the Lord is my shepherd No sleep, 'cos my GOD e no dey slumber No send me invitation Wey no dey bring money Those empty conversations No dey do nothing for me This year, I'm moving different As different as can be 'Cos, if it's not making money Then it is not for me For me, for me, for me It is not for me For me, for me, for me Oh, it is not for me For me, for me, for me It is not for me For me, for me, for me Oh, it's not for me Moving mad Why are people moving mad? Online, offline, sometimes, some people just be moving mad Them be moving mad Why are people moving mad? Can somebody, can anybody tell me why why why why? Some people wear suit, dem no well inside Look inside their heart, there's a well inside It's so deep and wide, and they wonder why Money and the power no fit satisfy Zombie ohh, zombie Many many zombie ohh, zombie Move like a zombie ohh, zombie It's a madness on the internet ohh People just be Moving mad Why are people moving mad? Online, offline, anywhere, anytime, some people just be moving mad Moving mad Why are people moving mad? I'm trying to live a soft life, some people just be moving mad
Writer(s): Korede Bello Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out