Listen to Up & Down (feat. Zinoleesky) by RICHFAME

Up & Down (feat. Zinoleesky)

RICHFAME

Afro-Beat

187,493 Shazams

Music Video

RICHFAME ft. Zinoleesky - Up And Down
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
RICHFAME
RICHFAME
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Niphkeys
Niphkeys
Producer
Timi Jay
Timi Jay
Engineer

Lyrics

Yeah, yeah Uh-uh Niphkeys (Niphkeys) Out of many girls Out of many girls me I still see you Calm down make I reason you baby ooo, reason you baby ooo You know a day won't pass make I no see you But if you no see me baby oh-oh-oh If you no see me baby If you no see me baby You know up and down, up and down I heard you looking for love you searching up and down, up and down Oh Oma Ja, oma gba, those wey no believe in us Dey argue oma jah, oma gba You go show them now now now Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball They want to know what's in my cup They want to know wetin dey sup Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball They want to know what's in my cup They want to know wetin dey sup I just wanna be yours I just wanna be yours I just wanna be yours Na you I dey think of I tap gbana for love, oh-yeah You sweet pass jollof, nobody fit compare you girl you hot Your body na my hustle and me no go commot Your body na fire Any night no deny yeah-yeah Your body dey make me dey sumbanaja Your body dey make me dey sumbanaja You know up and down, up and down I heard you looking for love you searching up and down, up and down Oma Ja, oma gba, those wey no believe in us Dey argue oma jah, oma gba You go show them now now now Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball They want to know what's in my cup They want to know wetin dey sup Dem dey see me for club, me I go dey there dey ball They want to know what's in my cup They want to know wetin dey sup I just wanna be yours Timi Jay on the track
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out