Lyrics

Pre pari pa pa pa pa pa Ba! (mix naija entertainment) Steady chasing my grind Anything for the money (For the money) I no Dey see bad vibes For rare view won le bami (Won le ba) But for their mind I don jazz up Plenty things wey don Dey sup Wey make i Dey run Na wahala everyday Na banana I wan Dey stay I need the Strength to carry on I Dey pray for Grace to fit work and chop See all of my mandem Make we Dey the top If you no get money Them go use you for Lagos Them go use you Dey play ball That na why 247 mehn I'm always on my grind Me I come clean I no get nothing to hide I Dey burn trees just to ease my mind Na the money I Dey find 247 mehn I'm always on my grind Me I come clean I no get nothing to hide I Dey burn trees just to ease my mind Na the money I Dey find! Money i dey money I Dey find Money I dey money I dey find Money I dey money I dey find Na the money I Dey find Money i dey money I Dey find Money I dey money I dey find Money I dey money I dey find Na the money I Dey find Everyday man I'm chasing I just hope that it makes sense Cos i know plenty be watching Them Dey see am but them pretend But for their neck I Dey gazo Plenty things wey don dey sup Mio le sotan Na wahala everyday Na banana I wan Dey stay! I need the Strength to carry on I Dey pray for Grace to fit work and chop See all of my mandem Make we Dey the top If you no get money Them go use you for Lagos Them go use you Dey play ball That na why 247 mehn I'm always on my grind Me I come clean I no get nothing to hide I Dey burn trees just to ease my mind Na the money I Dey find! 247 mehn I'm always on my grind Me I come clean I no get nothing to hide I Dey burn trees just to ease my mind Na the money I Dey find! Money i dey money iDey find Money I dey money I dey find Money I dey money I dey find Na the money I Dey find Money i dey money I Dey find Money I dey money I dey find Money I dey money I dey find Na the money I Dey find 247 mehn I'm always on my grind Me I come clean I no get nothing to hide Me I burn burn trees just to ease my mind Na the money I Dey find! 247 mehn I'm always on my grind Me I come clean I no get nothing to hide Me I burn burn trees just to ease my mind Na the money I Dey find!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out