Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
spuffy
spuffy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Ayodele
Kelvin Ayodele
Composer

Lyrics

Uhmmmm Eyyyyyy I started from the bottom On the way to the top top E no easy where I come from Ma ni**a tepa Mose You know sey people wicked Make you just mind your business Ah dey go try to hold you down Dey go try to bring you down Dem go wan make you stay for the same place Wey you dey, Angelì wa loda Dey go try to hold you down Dey go try to bring you down Dem go wan make you stay for the same place Wey you dey, Angelì wa loda Uhm leave dem make dem just dey hate o We no get time to dey chase o We just wan dey celebrate o All these days o Uhm leave dem make dem just dey hate o We no get time to dey chase o We just wan dey celebrate o Magba fun won Uhmmm Ah! Magba fun won Friends turn to frenemies Dey give me one kind energy I no send your mama, your papa Or anybody for your family Friends turn to frenemies Dey give me one kind energy I no send your mama, your papa Or anybody for your family Uhm dey go try to hold you down Dey go try to bring you down Dem go wan make you stay for the same place Wey you dey, Angelì wa loda Uhm dey go try to hold you down Dey go try to bring you down Dem go wan make you stay for the same place Wey you dey, Angelì wa loda Uhm, leave dem make dem just dey hate o We no get time to dey chase o We just wan dey celebrate o All these days o Leave dem make dem just dey hate o We no get time to dey chase o We just wan dey celebrate o Magba fun won Uhmmm Ah! Magba fun won Friends turn to frenemies Dey give me one kine energy I no send your mama, your papa Or anybody for your family Friends turn to frenemies Dey give me one kine energy I no send your mama, your papa Or anybody for your family Uhmmmmm
Writer(s): Kelvin Ayodele Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out