Listen to ANTHEM (feat. STEPS) by Flam b

ANTHEM (feat. STEPS)

Flam b

Hip-Hop/Rap

50 Shazams

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
FRED OKUNDIA
FRED OKUNDIA
Songwriter
JOSHUA OSAMUDIAMEN
JOSHUA OSAMUDIAMEN
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Raynstorm
Raynstorm
Producer

Lyrics

Raise the ruff!!! Yeah we badder than dem Where i come from I give dem national anthem Jah bless we so we tougher than dem Roll up mi kpoli that's why we higher than dem (Woyo)!! Big up yourself (big up yourself) Never gon' dread (never gon' dread) Burn up the chalice, nobody holy, you be the best (You be the best) Big up yourself (big up yourself) Never gon' dread (never gon' dread) Burn up the chalice, nobody holy, you be the best (You be the best) Flam b don begin dey rap again Haters go begin dey cap again Pastor tell me make i born again Na you wan train am Me i nor fit born again Baba god make i nor rap in-vain If i nor make am,tell me na wetin i gain This na my real life mehn nor be play Dem nor fit stop me i'm like a moving train I paint picture with a white paint on a white board Their picture nor clear like itel me i be ipod Dem say i nor fit blow if i rap with pigin Even birdman nor fit rap with pigeon Wish me well e nor go cost you anything Express your feelings now,tomorrow no certain Jus dey clap until e reach your turn Cheers to better days,make the kush dey burn By gods grace we go reach there Where grace carry you money nor reach there But incase you don't know Have been a G all my life And my favorite alphabet has been G all my life Raise the ruff!!! Yeah we badder than dem Where i come from, i give dem national Anthem Jah bless we so we tougher than dem Roll up mi kpoli that's why we higher than dem (Woyo)!! Big up yourself (big up yourself) Never gon' dread (never gon' dread) Burn up the chalice, nobody holy, you be the best (You be the best) Big up yourself (big up yourself) Never gon' dread (never gon' dread) Burn up the chalice, nobody holy, you be the best (You be the best) Soon dem go hear me pon radio Steadily bursting your stereo Know that i'm telling you Always ahead of you Ladies dem follow go Steadily giving dem fire fire See na where i dey I dey steady mount my lane Na for ghetto when i start So you nor fit take me okay Like jerry springer,i ready for any story Nothing wey we never see But we still give god all the glory Steady be repping the south You know say me nor fit shout Depression is real so make you try to dey reach out To your guys sometimes Consistency and believe Is all you need And keep your head up like your nose dey bleed Dj t-monie dope records only Call me flam b incase you don't know me Big up yourself (big up yourself) Never gon' dread (never gon' dread) Burn up the chalice, nobody holy, you be the best (You be the best) Big up yourself (big up yourself) Never gon' dread (never gon' dread) Burn up the chalice, nobody holy, you be the best (You be the best)
Writer(s): Fred Okundia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out