Lyrics

(tongues) Man with the Flames! Heh No be say na all about the money But the one I get dey show for my body Well I'm blessed to be a blessing to many So you see say the reason I dey cruise na God's plan Imana oburo maka Ego (ego) Cudi (cudi) Set your eyes on the mark My brother make you no go lose it Get your mind on a different p now Life is not about the things wey you possess o If you come lose your soul, wetin you gain o? Why the haste? You're chasing the money? I'm accelerating as I'm praising my Daddy Why the haste? You're chasing the money? I am accelerating as I'm praising my Daddy Money is a bad master but a nice padi o Padi, no go waste your life dey follow money o Padi, e get one big man wey been ask me say "As I don get money wetin come remain o? Money (More more) Get it (Normal) Brodie (Don't love) If you love it omo you go fall off (ebelebe eh) Money (More more) Get it (Normal) Brodie (Don't love) Jizzle! If you love it omo you go fall off You go fall off if you don't let the Lord take the wheel If you stay in His will He's gonna pay the bill Okay The Monie is not the Point OPAY Okay? Shey you dey serve Daddy abi cheddar? Shey you know say money na peripheral So I keep okpa m on the pedal I put all my money in the Kingdom Biz I dey use am to praise the Lord (oh sing oh sing oh) Praise His holy name (praise the Lord) Praise the Lord Praise His holy name Praise the Lord (oh sing oh sing oh) Praise His holy name (praise the Lord) Praise the Lord Money can't control me because Money is a bad master but a nice padi o Padi, no go waste your life dey follow money o Padi, e get one big man wey been ask me say "As I don get money wetin come remain o? Money (More more) Get it (Normal) Brodie (Don't love) If you love it omo you go fall off (ebelebe eh) Money (More more) Get it (Normal) Brodie (Don't love) If you love it omo you go fall off (m-hm!) Gege! (Instrumental)
Writer(s): Baron Luther-king Japhets, Clinton Amaechi Okpara Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out