Lyrics

Fire She Sanctify I use her take buga Can I say she whale too heavy To move I know the gear Uuh uuh Just bend it up Na 9 month I take cum Taking you to that wing Wey you no fit to Divorce Billion long Say How many town Obodo fit to hire uuuuuh I be FIFA UUH She be final UUH Oo oo And How many town Obodo fit to hire UUH My lady fire ooh She be final uuh Uuuh uuh Ee wey Benjamin won go seke Omo logbo We live to jete Looku looku Won se de Dem won pure water For the EDE Oh Aaah Attention Give me attention ANd I no get time For tension Divider no be dimension Since I get the tip I'm on top How many town Obodo fit to hire uuuuuh I be FIFA UUH She be final UUH Oo oo How many town Obodo fit to hire UUH My lady fire ooh She's the final uuh Uuuh uuh She taste just like jaman juice Come close make i catch your cruise And I no go price your goods And I Dey for you Buy you some kinds of shoes And I no go never ever let you loose Balance the love you choose Cry you River Not pool Aah Keep a secrete Never ever let no body know Ooh aaah Attention Give me attention Nd I no get time For tension Divider no be dimension Since I get the tip I'm on top Attention Give me attention Nd I no get time For tension Divider no be dimension Since I get the tip I'm on top How many town Obodo fit to hire uuuuuh I be FIFA UUH She be final UUH Oo oo How many town Obodo fit to hire UUH My lady fire ooh She's the final uuh Uuuh uuh
Writer(s): Lucky Myspro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out