Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ayomide Sounds
Ayomide Sounds
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Sounds
Ayomide Sounds
Composer
Zlatan
Zlatan
Composer

Lyrics

Ibile Kapatcumarimari Tcupaku O baby, o baby Astalavi You leaving my head, you no pay rent You killing me slow (killing me slow) Chop all my sweat, I no regret Killing me oo (okay) (Killing me o) I carry your matter for head Like sey na bone straight, shey you know, you know (o baby) You know know know know know Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey (gbe body e) Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey Ah ah eh yawa (o baby, o baby) Ah ah eh yawa dey If you no gree person GO DIE Sey I fit dey without you BABY NA LIE If na wetin money GO BUY E dey ground, I no like to dey BUGA Make we come be like bread and butter FOR BETTER FOR WORSE ANYWHERE NI ANYWHERE DA Looto won yapa ni Ikeja But you are the special fish in the river Everytime we link up I dey pray to Jesus 'cos I know you are the one for me Baby biko answer me, ah Malo go funny, my baby, my baby, yawa go dey oo You leaving my head You no pay rent, you killing me slow (killing me slow) Chop all my sweat I no regret, killing me oo (killing me oo) I carry your matter for head Like sey na bone straight (bone straight), shey you know, you know You know know know know know Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey (o baby) Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey (ah) Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey Ah ah eh yawa (yawa dey) Ah ah eh yawa dey You don chook person, shey you know you don wound person You don chook person, omo shey you know I don learn lesson I wan dey for you, fuck you bad And you killing me slow (I wan dey for you) When nobody fit to dey dey dey dey (no fit dey for you) Oh oh oh oh oh oh (Orente baby) Na you dey cut my liver (I wan dey for you, I wan deyyyy for you) You leaving my head, you no pay rent, you killing me slow (yeh) Chop all my sweat, I no regret Killing me oo (chii) I carry your matter for head Like sey na bone straight (bone straight) Shey you know, you know, you know know know know know Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey Ah ah eh yawa Ah ah eh yawa dey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out