Lyrics

Otega Gan Gan Otega Jo I'm waiting for the heartbreak Wey dem talk say you go show me My guys been dey yab me Say juju dey for food wey you serve me But i am waiting for the heartbreak wey talk say you go do me Wey go pain me But if e no kill me ama tun semi Cos you you gat a body of a goddess and your body keeps calling me I can testify of your hotness your body keeps calling me Amma never let you go Outta my sight baby Amma never let you go Outta my sight baebie
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out