Lyrics

Me I know I'm covered Covered covered Blessings surround me Me I'm covered By your fire Too many people dey outside dey pray on My downfall Na only God wey just dey raise me He be my father He be my papa oh Cos me I know say me I no fit do am Anything whey God say make me I go do I go do am quick No fit go commot K3 ton ton ek3 ba ke me oooh Many people dey for street Them never see But God go raise you This Na something wey I know My Father Holy father You carry fire oh. You carry fire oh Though they come against me They can't prosper aaah They can't prosper aaah My father HOLY father You carry fire oh You carry fire oh Though they come against me They can't prosper aaah They can't prosper aaah Imma imma imma imma imma Imma imma imma Yahweh Imma imma imma imma imma Wele ooo Wele Oo wele ooo Imma imma imma Yahweh Me I know say me I no fit do am Anything wey God say make me I go do I go do am quick No fit go comot K3 ton ton ek3 ba ke me oooh Many people dey for street Them never see But God go raise you This Na something wey I know. MyFather Holy father You carry fire oh You carry fire oh Though they come against me They can't prosper aaah They can't prosper aaah My father holy father You carry fire oh You carry fire oh Though they come against me They can't prosper aaah They can't prosper aaah Imma imma imma imma imma Imma imma imma Yahweh Imma imma imma imma imma Wele ooo Wele Oo wele ooo Imma imma imma Yahweh
Writer(s): Orukpe Ehigie Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out