Music Video

PITZI - INTENTIONALLY ft SAMCOLESON & THINZZY (official audio)
Watch PITZI - INTENTIONALLY ft SAMCOLESON & THINZZY (official audio) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pitzi
Pitzi
Performer
Oluwa Thinzzy
Oluwa Thinzzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aikhoje Isaac Olamilekan
Aikhoje Isaac Olamilekan
Songwriter

Lyrics

Call me pitzi yh yh yh AMAKAMAKAYAYA Samcoleson Oluwa Thinzzy Dem Dey find me (ye) dem Dey try me (ye) dem Dey find How to pié me (ye) but na God wey Dey guide me Na only jah fit do this Magic dem Dey find me(ye) dey wan Fight (ye) dem Dey find how to destroy (ye) But na God wey Dey guide Na only Jah fit do this magic Intentionally jah Dey love me Intentionally oo ai radically jah Dey love me Radically oo ai magically jah Dey love me magically oo ai practically Jah Dey love me practically oo Fire burn burn enemies eventually Dem even use juju gradually to pié Me to stop me intentionally(aii) Jah got me cover me radically(aii) e con Make the story magically (aii) Jah dey bless me intentionally Intentionally jah Dey love me Intentionally oo ai radically jah Dey love me Radically oo ai magically jah Dey love me magically oo ai practically Jah Dey love me practically oo Oh lord of mercy me no want Stressing to only jah we Dey pray for Our blessing I gon grind my eye Don dirty dirty dirty the story still plenty No one knows tomorrow (ooo) so Wipe your sorrow (ooo) me I no fit Carry last Make my blessing no pass me by Intentionally jah Dey love me Intentionally oo ai radically jah Dey love me radically oo ai magically Jah Dey love me magically oo ai practically Jah Dey love me practically oo Oh father don't let them find out as You dey do am as you dey doo am Oh father don't let them find out as You dey do am as you dey doo am yh yh
Writer(s): Isaac Aikhoje Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out