Lyrics

Amaka, oya call Bernard Call everybody wey dey for your yard Tag Osaz make he tell Sade Say Baba God dey do give away First He give him son If you just connect Him load no dey weigh Oya come collect All your mess Baba go correct Oya we reh we reh, give am chance Baba, no Regret First you gotta trust, then you need obey Ebenezer make you no delay Sebi you align why you come dey shake? Henrisoul biko bia ebe a Oya run the tape My God is running a promo The things you dey make me want to shout (Halleluyah) Gotta make a public announcement o My God, he dey do promo Papa dey do promo Miracles everywhere jaburata See me see bonanza o God e dey do promo Papa dey do promo Miracles everywhere boku Ehn Miracle no dey tire you Dem never born who fit retire you Before I yarn one, you do two Fiam fiam fiam, all your mercies just dey fire through Na your joy make me belle full No be fufu, no be banku Is there anything you can't do? Chai You finish work for me Jehovah Overdo My God is running a promo The things you dey make me want to shout (Halleluyah) Gotta make a public announcement o My God, he dey do promo Papa dey do promo Miracles everywhere jaburata See me see bonanza o God e dey do promo Papa dey do promo Miracles everywhere boku My God, he dey do promo Papa dey do promo Miracles everywhere jaburata See me see bonanza o God e dey do promo Papa dey do promo Miracles everywhere boku
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out