Lyrics

50fils DXB Jo Jo Jo Jo Jo Jo ah (Woyi woyiwo) Woyiwo woyiwo Yeyeyeyeye yeah (Yeyeyeye) (Oh nanana oh) Woyiwo woyiwo (Woyi woyiwo) (Oh nanana eh) Yeyeyeye yeah (Yeyeyeye) (Oh nanana oh) Bia furu ukwu na shake oh Brother show me oh Bia furu ukwu na shake oh Brother show me oh Bia furu ukwu na shake No talk say I no show you Big backa boom is shaking oh No talk say I no show you eh You dey see, you dey see You dey see am dey shake (I dey see am) Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake Go mama (go mama) show me Make una hold me (Make una hold me) Wetin my eyes dey see (You see) Abi na jonsin When I say I love ukwu (This is the ukwu) This is that ukwu (This is the one) When I say I love ukwu (Say I love ukwu) This that ukwu oh Bia furu ukwu na shake oh Brother show me oh Bia furu ukwu na shake oh Brother show me oh Bia furu ukwu na shake No talk say I no show you Big backa boom is shaking oh No talk say I no show you eh (Oh na na na na) You dey see, you dey see you dey see am dey shake Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake (Shey you dey see am oh) Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake (Yeah kpa) Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake Back it up, she's backing up (Back it up) I love the way she's backing up (Ehh back it up) Back it up, she's backing up (yeah) I dey for club she dey turn me on Ife ibu na ukwu na shake No be say I dey complain I know you want demonstrate You break my waist You must pay oh Bia furu ukwu na shake oh Brother show me oh Bia furu ukwu na shake oh Brother show me oh Bia furu ukwu na shake No talk say I no show you Big backa boom is shaking oh (Shaking) No talk say I no show you eh You dey see, you dey see you dey see am dey shake (I dey see am) Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake Shey you dey see oh You dey see, you dey see You dey see am dey shake FrontyB on the mix Eh This shaking maybe over But eh this is not over Unto the next one Eh excuse me, excuse me Eh eh Ok Onye obula ga na oche ya
Writer(s): Samuel Ugwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out