Lyrics

Ease up Ease up Girl you gotta ease up Bulate mbaya te Bulate mbaya Bulate mbaya te Bulate mbaya Bulate mbaya te Bulate mbaya Bulate mbaya te Bulate I came a long way from Ikeja Na why I hot pass Lagos weather o I no fit waste my time dey argue with you I got to move it's now or never, never So many distraction, commotion Make a bad man run away Politicians dem no send We dey find traffic for mowe They wan pull me over How dey smell my money? Na wetin I dey try calculate Say na this fine girl wey day cool me down now I don't really blame myself I've been on this road for long time The leaders no day care for us Their politics is more important I no fit to kill myself Mama I go take amnesia We just wanna ease up Forget the stress like you've got amnesia Pretty girls with me and they wanna tease us Give thanks to Jah for all of my G's yeah Girl you gotta ease up Bulate mbaya te Bulate mbaya Bulate mbaya te Bulate Damn so many things I fit complain Naija men are mad, you know the saying But how man go sane when nothing changes (nothing changes) I'm just saying Buy a new whip they scratch your paint Get some new ice they snatch your chain Times so hard it's head to blame 'em But me say ease up Find me herbs and tea yeah Make I look for visa There's no guarantee for this world But me can't give up o Fighting is my default mode Omo na wetin I dey find con dey find me ni Fine girl wey cool my high BP o I don't really blame myself I've been on this road for long time The leaders no day care for us Their politics is more important I no fit to kill myself Mama I go take amnesia We just wanna ease up Forget the stress like you've got amnesia Pretty girls with me and they wanna tease us Give thanks to Jah for all of my G's yeah Girl you gotta ease up Bulate mbaya te Bulate mbaya Bulate mbaya te Bulate mbaya Bulate mbaya te Bulate mbaya Bulate mbaya te Bulate
Writer(s): Harper George Gordon, Chinoso Amadi, Taylor John Whitelaw Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out