Music Video

Shine
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Eyiwumi Olawale Pelumi
Eyiwumi Olawale Pelumi
Songwriter

Lyrics

Who first me get no dey really bother me You first me big no mean say i no go big I no dey fear cuz oluwa cover me In the face of my trials oluwa confirm me yeah Grace nah koko but talent nah jara Light up my spliff arizona or gbona So many things wey dey make man wan manya No retreat so i gatz to dey fire Back then all the girls dem dey talk no oh Said I was looking really dirty I was looking broke But i don't care I'm a king i'll be on my throne For my zone Man i'm on own Back then all the guys dem dey talk no oh Said I was looking really dirty I was looking broke But I no care I'm a king I'll be on my throne For my zone Man i'm on own Who go shine go shine They cannot kill what jah made to shine This little light amma make it shine This little light amma make it shine Who go shine go shine They cannot kill what jah made to shine This little light amma make it shine This little light amma make it shine Eh nanana Eh nanana Eh eh Eh nanana Na na na na na Moni na na na na Moni na na na na na Eh nanana Eh nanana Eh eh Eh nanana Na na na na na Moni na na na na Moni na na na na na This life we dey be like turn table You fit no get today tomorrow make you wake up get uncountable My little faith make my mountain move Cuz amma born champion and i no go lose Me i no wan suffer no wan carry last oh If he no be money talk malogbamilago Shebi olorun lo ni kin ma paro lo Shebo oun lo ni kin ma rocky lo Back then all the girls dem dey talk no oh Said i was looking really dirty I was looking broke But i don't care I'm a king i'll be on my throne For my zone Man i'm on own Back then all the guys dem dey talk no oh Said i was looking really dirty I was looking broke But i no care I'm a king i'll be on my throne For my zone Man i'm on own Who go shine go shine They cannot kill what jah made to shine This little light amma make it shine This little light amma make it shine Who go shine go shine They cannot kill what jah made to shine This little light amma make it shine This little light amma make it shine Eh nanana Eh nanana Eh eh Eh nanana Na na na na na Moni na na na na Moni na na na na na Eh nanana Eh nanana Eh eh Eh nanana Na na na na na Moni na na na na Moni na na na na na
Writer(s): Eyiwumi Pelumi Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out