Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Bright Oyim
Songwriter
Lyrics
Datti datti datti da
Weitn person never see
Shaye na who getti ten figures
Na him person dey call boss
Datti datti datti daaaa
Weitn person no go seeeee
Shaye na who getti ten figures
Na him person dey call boss
Ebi like say u never see something
Dem never show u shege for de jungle
For ahmadu bello way usainbolt no loose guard
Ebi like say u never see something
Dem never show u shege for de jungle
For ahmadu bello way usainbolt no loose guard
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
Abro if you no calm yourself, you go collect
Etisalat on top of your face, and when e connect
You no go know your locate, wait, even your wallet
And if your head dey worry you since then e go correct
Too many people be thinking dem kari craze, till 'em jam real kolo
Shey you see that short broda wey dey barb thick molo
You go fear crase
Last time i jam dis golo
Beta nodding wey e carry stain ma brand new polo
Its a hard knock life nwa gbadoo anya
Men ga eri gi olu pasa iga afu ndi mgbajiaka
Fa ga akpo gi blaad but ihie fa ga eli gi olu
Broad day light, and enwelo onye ga etinye onu.
Ebi like say u never see something
Dem never show u shege for de jungle
For ahmadu bello way usainbolt no loose guard
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
Bring the kush smoke it up
My eye don dirty
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
My head ma shoulder ma knees and ma toe
Writer(s): Bright Oyim
Lyrics powered by www.musixmatch.com