Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Zeefellaz
Performer
Calidad
Performer
Alvin Ikechukwu Eziekwe
Lead Vocals
Kester Junior Ikechukwu
Lead Vocals
Spencer Joseph Williams
Sampler
COMPOSITION & LYRICS
Alvin Ikechukwu Eziekwe
Songwriter
Kester Junior Ikechukwu
Songwriter
Spencer Joseph Williams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Calidad
Producer
Spencer Joseph Williams
Mixing Engineer
Lyrics
Hmmm...
Ajali oh!!!!
Ajali comot body ogbeni oh!!!!
If you no put body nawa you oo!!
I see you comot body, formality oo!!
And you dey kill me
Shey you dey feel me oo?
E no easy!!
Why you dey do this oh!
Oooooooohh!
E dey kill all the vibe oo
Lamba style, make you leave all the hype oh!
Watching you gone, e don drain all my strength go!
Giving me strength oh no be the same thing
Jaro!(jaro) Jarokokoko!!! (Jaro)
Abeg no leave me oo jaro (jaro)
I wanna dey with you jaro (jaro)
Jaroooo!!!
Jaro (jaro)
Jarokokoko (jaro)
I wanna dey with you (jaro)
And me no go leave you oo(jaro)
Jaroooo oh!!!!
Heart feels heavy from the things that I've been through
Thoughts living up in my head like an igloo
Tryna figure out a way for me to even eschew
Gat me day dreaming hoping to that this whole shit ain't true
Words in my head so loud can't be muted
Sweet conversations that we had Is well created
Nothing can erase the true word's they're imbedded
It's gon be my tour guide men till we top seeded
Tryna Walk through the pain
Days ain't the same
Every moment feel your presence couldn't reach you still
You Left me so cold damn I'm really feeling chills
Tryna act normal but this is a hard maim
Heart feels sober daily soaked on a soave
You lit up my Life like the fire on a stove
With your cute smile and the love that you give
Men it's tough to say goodbye to someone who don't want to leave
Jaro!(jaro)
Jarokokoko!!! (Jaro)
Abeg no leave me oo jaro (jaro)
I wanna dey with you jaro
Jaroooo!!!
Jaro (jaro)
Jarokokoko (jaro)
I wanna dey with you (jaro)
And me no go leave you oo(jaro) Jaroooo oh!!!!
Jaro!(jaro)
Jarokokoko!!! (Jaro)
Abeg no leave me oo jaro (jaro)
I wanna dey with you jaro
Jaroooo!!!
Jaro (jaro)
Jarokokoko (jaro)
I wanna dey with you (jaro)
And me no go leave you oo(jaro) Jaroooo oh!!!!
Lyrics powered by www.musixmatch.com