Music Video

Too Bad
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vonky
Vonky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Vonky
Vonky
Composer

Lyrics

Genie genie Follow follow Everywhere you go me I go follow follow If dem vex you dem go see goro goro I no say I no too get but duro duro No go do me ojoro ojoro ah Ah girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Ah girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Carry me make I go see your father Cause this your body sweet pass ofesala oouwa Say me and my guys sef dey dey wonder Shey this your nyash na follow come follow come I no fit leave you for anybody Girl I want you and more and more If you leave omo na felony Cause this love I never see before I no fit leave you for anybody Girl I want you and more and more If you leave omo na felony Cause this love I never see before Follow follow Everywhere you go me I go follow follow If dem vex you dem go see goro goro I no say I no too get but duro duro No go do me ojoro ojoro ah Ah girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Ah girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Ah girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Ah girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad Girl you're too bad
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out