Lyrics

Green Jagada Focus Gbes You for be my cankus Gbes Omo make we link up Gbes Make we groove till non stop Gbes Omo u've been feeling you too Big Why you dey shout for some body You nor fit killing some body Why you dey feel like super D Why you dey feeling like a king Why you dey doing like a this Why you dey doing like a that Why you dey Make me feeling bad Why you dey show me your Money My Money pass your Money You Just dey show me your body I nor get 6pack for body Abeg come make we jolly My cankus na my real Paddy Is time to lingi lingali I know Say you be over Sabi Omo you feeling you too Big I go enter Iside you Guy you taking Bigi risi Omo take It Easy Make you forget yourself Gody Be the best Omo SIP Remy Martins Come on dance With The Best Abegy Beat Hand For your chest If you think you be the best If i do you something wrong Abeg Make you nor vex I don't wanna talk to Press I don't Need all this stress Make them live me make i rest Baddo you be the best Make you Focus Gbes You for be my cankus Gbes Omo make we link up Gbes Make we groove till non stop Gbes Nwanem Focus Gbes You for be my cankus Gbes Omo make we link up Gbes Make we groove till non stop Gbes Nwanem My pocket comes First Comes First You go confess Confess Now you see me in the TV with my best Friends Best Friends I dey live my Life without no stress No stress All this things you dey do me e nor make sense You show me your Money My Money passi your Money You Just dey show me your body I nor get 6pack for body Abegy come make we jolly My cankus na my real Paddy Is time to lingi lingali I know Say you be over Sabi Omo you feeling you too Big Feeling you too Big I go enter inside you Enter Inside you Guy you taking Bigy Risk Omo Taking It Easy Make you forget yourself Forget yourself Gody Be the best Gody Be the best Omo sip Remy Martins Come on dance With The Best Abegy Beat Hand For your Chest Beat Hand for your chest If you think you be the best If i do you something wrong Abeg make you nor vex Abeg make you nor vex I don't wanna talk to Press I don't wanna talk Press I don't need all this stress I don't need all this stress Make them live me make i rest Baddo you be the best Baddoooo Make you Focus Gbes You for be my cankus Gbes Omo Make we link up Gbes Make we groove till non stop Gbes Nwanem Focus Gbes You for be my cankus Gbes Omo make we link up Gbes Make we groove till non stop Gbes Nwanem Ohhhhhhh Omoge we go link up Ohhhhhh Make you nor show me your Money eh Ohhhhhh Tonight we go link up Ohhhhhh Focus Gbes You for be my cankus Gbes Omo make we link up Gbes Make we groove till non stop Gbes Nwanem Focus Gbes You for be my cankus Gbes Omo make we link up Gbes Make we groove till non stop Gbes Nwanem
Writer(s): Ebuka Cyprian Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out