Lyrics

Keizo Mani lonshere yeah yeah yeah Back Back then when i dey on red nobody dey for me Na only God na him dey for me Shout out to my homies wey dem dey for me Nobody dey for me Nobody dey for me Bukola Richard sef dey for me Randy dey for me Give me love with no pretence I no like guys wey dey pretend I no like guys wey dey pretend (oo o o) Give me love with no pretence I no like guys wey dey pretend I no like guys wey dey pretend (oo o o) Laye laye laye laye mio Orimi ma jen ba oloshi eyan to orimi majen ba oloshi eyan to Layemi Layemi Laye laye laye laye mio Orimi jen ba olorire eyan to orimi jen ba olorire eyan to Layemi Layemi Laye layemi layemi o layemi Laye layemi layemi o layemi Laye layemi layemi o layemi Laye layemi layemi o layemi No room for pretender Even when shes wrong dem go defend am They heart breakers Too many scenes Dem be film maker And I'm a peace maker Shout out my beat maker And my hit maker SMG and FRET na dem knack am Omo na dem knack am Show me love with no pretence Na see finish I dey prevent No use ur weakness disturb my weekend Woah woah woah woah woah woah Show me love with no pretence Na see finish I dey prevent No use ur weakness disturb my weekend Juicy Boy Pon Deck Laye laye laye laye mio Orimi ma jen ba oloshi eyan to orimi majen ba oloshi eyan to Layemi Layemi Laye laye laye laye mio Orimi jen ba olorire eyan to orimi jen ba olorire eyan to Layemi Layemi Laye layemi layemi o layemi Laye layemi layemi o layemi Laye layemi layemi o layemi Laye layemi layemi o layemi Layemiii Layemiii Juicy Boy Juicy Boy Pon Deck
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out