Lyrics

Where You Dey When I Dey When I Dey Hustle For Money Hustle For Money When I Dey Hustle Every day I Dey Hustle I Dey Stay With Mummy I Put My Life On The Line My Brother It Wasn't Funny So Now The Music Don Dey Pay I'm Everywhere So Now Is Bringing The Money DOWNLOAD AUDIO Say Now They Feeling The Beat Oh O eh I Say Them Feeling The Hit O eh Say Dem Dey Feel Am For East Oh Dem Dey Dance Oh Dem Dey Dance O eh Say Now They Feeling The Beat Oh O eh They Start To Talking My Gist O eh Well Dem Dey Feel Am For East Oh Dem Dey Dance Oh Dem Dey Dance O eh Say Dem Dey Feel Am For Gwagwalada Make My Mind Blow Oh Oh Dem Dey Feel Am Around Town E Dey Touch My Soul Oh Oh I Pray For More Money Oh Oh Oh Oh Eleda mi Oh Oh Oh Oh Ma pada Leyin Mi Oh Leyin Mi Oh Oh So I Pray O eh Say Dem Dey Feel Am For Gwagwalada NaijaLyricsZone.Com Make My Mind Blow Oh Oh Dem Dey Feel Am Around Town E Dey Touch My Soul Oh Oh I Pray For More Money Oh Oh Oh Oh Eleda mi Oh Oh Oh Oh Ma pada Leyin Mi Oh Leyin Mi Oh Oh So I Pray O eh At All At All E Bad Pass Abeg Move Oh Abeg Call Me That Baby Abeg Shout Na Jimmy Jatt Oh Since him dey Scratch Oh We Don Dey Feel Am No Shaking All Of The People Feel The Bounce Oh Abeg Move Oh Abeg Shout Na Jimmy Jatt Oh The Girl Say She Get Yanch Oh I Get House Oh So I Dey Feel Am No Shaking
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out