Lyrics

Tori e no go too tey for me E no go too tey for me All the dark days in my life All the tears wey I Dey cry E no go too tey for me E no go too tey for me Al the dark days in my life All the tears wey I Dey cry Halley Halleluyah Tori mon ka halleluyah o E mi ma ka halley hallelujah Tori mon ka halleluyah o What's the pain of the gain Tinba lo tinba ri ere mi Oluwa Sefunmi kin le Jeremi Mom birthday so near December that's keresi OJO NLO, MO MA'N DAGBA Omo iya MIOMA KERESI SO IM GRINDING AGAIN IM GRINDING AGAIN IM GRINDING AGAIN PRAYING FOR BETTER DAYS Tori e no go too tey for me E no go too tey for me All the dark days in my life All the tears wey I Dey cry E no go too tey for me E no go too tey for me Al the dark days in my life All the tears wey I Dey cry Eh. HALLELUYAH for wetin don sup before HALLELUYAH for wetin won sup for front Oluwa lose na him dy my front Na where the money dy I take so my front Many praise for the lord Towa Loke Baba gan loshe funmi ti tunwa leke Everyday timon ji miotie tun wa seke Oluwa loshey baba ni alewileshee Tori e no go too tey for me E no go too tey for me All the dark days in my life All the tears wey I Dey cry E no go too tey for me E no go too tey for me Al the dark days in my life All the tears wey I Dey cry Halley Halleluyah Tori mon ka halleluyah o E mi ma ka halley hallelujah Tori mon ka halleluyah o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out