Listen to Single Lady by Otega

Single Lady

Otega

Afro-Beat

7,616 Shazams

Lyrics

Hmmmmm hhmmmm Man I been with lotta girls Me I don dey with plenty women But single mothers are the best Dem no go ever repeat Wetin do them Dem say Na once bitten is twice shy Every single lady want a nice guy But dem no too Dey hear word Especially all those fine ones She fit get Brest make she no get sense She fit get yansh make she no dey reason She get hear but she no Dey listen My baby too Dey over calculate o She fit get yansh make she no get sense She fit get brest make she no get sense o She get hear she no dey listen Take it slowly o Do am jeje If you Dey carry your body o You dey kill me no be small small With the way you Dey carry your body o Do me jeje jeje if you wan dey carry your body Baby do me jeje je If you wan dey carry your bodyyyyy If you wan dey carry your body do am jejely If you wan dey catwalk baby make you dey consider me Cause each step that you take e dey make bad man Just wan fade away Each step that you take e dey make me wan fade away Omo I go buy you plenty things Omo I go buy you teddy Omo I go buy you plenty jeans Baby I go buy you fendi Buy you fine skirt to dey slay for me oo Ma lera maa lera momi Ma lera malera momi o Do me jeje If you wan dey carry your body o Baby you dey kill me no be small With the way you dey carry your body o Do am jeje jeje If you wan dey carry your body With the way you carry your bodyyyy Tega kan bayi Emi lon peni tega kan bayi Jogbo street o
Writer(s): Stephen Oghenetega Ifedayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out