Listen to Business (feat. Mugeez) by Mr Eazi

Business (feat. Mugeez)

Mr Eazi

92,932 Shazams

Music Video

Summer Afrobeats - Chilled Edition
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Mr Eazi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mugeez
Mugeez
Composer
Larry Otega Ako
Larry Otega Ako
Composer
Joseph Addison
Joseph Addison
Composer
Emmanuel Kelechi Nwosu
Emmanuel Kelechi Nwosu
Composer
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Killbeatz
Killbeatz
Producer

Lyrics

Zagadat Yeah you know It's your boy Eazy Are you ready Kill Beatz lets go Your friends dey talk this Your friends dey talk that Where dem dey when we dey chop grass Right now, they say don't do this They say don't do that They say if ibe me I no go take that Dem dey envy our matter o ɔdɔ Lef to them, dem go be my ɔdɔ Ibe the same girl you don na buy sauce And dem dey nak the beat You dey dance like you be Saz But ibe nobody business o Whether we live or whether we die, ɔdɔ Ibe nobody business o They go want know what we are about, ɔdɔ Ibe nobody business Whether we live or man die, ɔdɔ Ibe nobody business They ain't gonna know what we are about, ɔdɔ Ibe nobody business o (Yeah you know) Eh-eh eh-eh eh-eh Business o Zagadat Mmmh, your friends dey talk this Your friends dey talk that, aah-ah Where dem dey when we dey wear Aka me last, agyei Dem go tell you to not do this And don't do that, eeh-eh-eh Forward we dey go Make you no look back Looku look No look back See dem dey envy our matter Yaomi eeh-eh Lef to them, dem go be my Yaomi, babe Yehh eh Ɛnti ɛka wenim a dada wo hu hie Yei ye, ah Nɛ sese wa suŋ Everywhere that you dey, ah ah 'Cause ibe nobody business o Whether we live or whether we die, ɔdɔ Ibe nobody business o Nobody for know what we're about, ɔdɔ 'Cause ibe nobody business o Kelewele we go fry, ɔdɔ 'Cause ibe nobody business Chale, what Girlfriend no de shy 'Cause ibe nobody business o Eh eh eh eh eh eh Business o Nobody business o No dey play no mind Dem dey give you sickness o Girlfriend As I open my heart And I give you the key eh Baby enter my heart Make you no lock the door If you enter my heart I go give you my content Ibe me and you dey Nobody dey for my life Nobody business o Whether we live or we go die, ɔdɔ Ibe nobody business They go carry know what we're about, ɔdɔ Ibe nobody business o Whether we live or we go die, ɔdɔ Ibe nobody business o For me bad homie Ibe nobody business o Whether we live or man die, ɔdɔ Ibe nobody business They go carry know we're about, ɔdɔ Ibe nobody business o Eh eh eh eh eh eeh Business o Zagadat
Writer(s): Oluwatosin Oluwole Ajibade, Joseph Addison, Otega Larry Ako, Rashid Mugeez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out