Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Kwaku Boafo
Songwriter
Lyrics
They say I'm too serious
It's getting tedious in this bitch
)baa ma no nk) den, kyer3 me Awudis3m no
B)mm)den fa wo koko no wow) me tes3 pr3ngoo
Sika no wobedi s3n Fasoa me s3 Kangol
)baa 3nny3 game, wop3 s3n Menni ten tho Nintendo
Man pull up for Benz like a bossu guda
All of my friends wey dey hustle buka
Shouting you know me, you know me for where
Geez will be asking you what's up with that
Smile to the money like sanukade
Tell my people say we no go daamu again
Jet we go charter like Ayoade
Straight to Bahamas and Abu Dhabi
All my boys all dey pay!
Your capital we dey take do portey
)m) Jah dey so we dey
Money so long like a standing ovey
Dem think say we fall but we dey
Still making moves, we fi borga today
Every girl just dey like give me bon arrive
Pamper them and give them more Alize Assey
Step inna di yard pull up in my gang gang you know
We turn up the place, we no come fi play for sure
Money in the bag, stacking up this cash and more
And you know say we dey run the show
Oh no no no no
You make I really go go go
Yeah oh no no no no
And you know say we dey run the show
Oh no no no no
You make I feeli go go go go goood
Yeah oh no no no no
And you know say we dey run the show
Ayi bo ooo Eyy Ey
And you know say we dey smoke Igbo
See me dey zanku my way to the bank
How you go compare lantern to the sun
Thunder go find all the bad belle man
Nothing dem get na my shine just dey hunt dem
Obi agye ne Porsche na obi se)ntease3
Me car key ho na wob3y3 long dea
You never gave a 4k time a menam daadze
3nn3 w'anya meho adaagye b3checke chassis
You for humble e go pay you
You go try me e go drain you
Dey for back seat, you no stable
Wonim s3 awudifo) y3n yesei mu
Step inna di yard, pull up in my gang gang you know
We turn up the place, we no come fi play for sure
Money in the bag, stacking up this cash and more
And you know say we dey run the show
Oh no no no no
You make I feeli go go go go goood
Yeah no no no no
And you know say we dey run the show
Oh no no no no
You make I really go go go
Yeah no no no no
And you know say we dey run the show
Ayi bo ooo Eyy Ey
You for humble go pay you
You go try me, e go drain you
Dey for back seat, you no stable
Wonim s3 awudifo) y3n yesei mu
Writer(s): Kwaku Boafo
Lyrics powered by www.musixmatch.com