Lyrics

Wether you be ajekpako Or ajebota You must to use water to bath Wether you be big man Or you be poor man Omo na one day we do die Too many casala for junction I enter yaba see oppression Craze everywhere Different dimension My people be living in tension Na wetin man go do Ah eh Na where we go start Coconbility tibadey Na where we go start Na wetin man go do Ah eh Na where we go start Coconbility tibadey Na where we go start Go there Tell them say I no fear Tell them say I no send Who Goes there Manny gele but I no send Bad man just wanna live life If you ginger me Me self go ginger you I no be one of those men Wey you Dey hinder People wey you show love Na them go back stab you So my brother stay strong Cause nobody got you Plenty plenty struggle Plenty plenty hustle Plenty plenty jonzing Plenty plenty yawa Plenty plenty struggle Plenty plenty hustle Plenty plenty jonzing Plenty plenty yawa I no Dey fine their trouble I just Dey face my hustle Am on a different level They want to put me for trouble Originality nality E Dey scarce for the society Them no fit Dey With you for poverty Bad belle people Want to killi me If you ginger me Me self go ginger you I no be one of those men Wey you Dey hinder If you ginger me Me self go ginger you I no be one of those men Wey you Dey hinder Plenty plenty struggle Plenty plenty hustle Plenty plenty jonzing Plenty plenty yawa Plenty plenty struggle Plenty plenty hustle Plenty plenty jonzing Plenty plenty yawa
Writer(s): Chukwuemeka Martins Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out