Lyrics

Fight for you life Make you dun dull your shine Every time you fall Make you stand up and grind Fight for you life Make you dun dull your shine Badman say you nah fit Make you just cast and bind Fight for you life Make you dun dull your shine Every time you fall Make you stand up and grind Fight for you life Make you dun dull your shine Badman say you nah fit Make you just cast and bind Of course we dey here See we no dey play here If you no dey play no dey hate abeg make you Take chair Am to the pm, in the system for the paycheck And when those doubts comes Tell them you know the outcome When they say we no go make am Brother make you make sure say you say your prayer Better get back in the field and be the player Wey no dey fake am to make am Cuz you own a jersey doesn't make you a player Brother who you be? Take a stand, On your knee No dey fear, take the leap Be the first, take the heat Take the opportunity, that's how you Fight for you life Make you dun dull your shine Every time you fall Make you stand up and grind Fight for you life Make you dun dull your shine Badman say you nah fit Make you just cast and bind Fight for you life Make you dun dull your shine Every time you fall Make you stand up and grind Fight for you life Make you dun dull your shine Badman say you nah fit Make you just cast and bind Quitter never win Winners never quit It's never easy starting But you must keep at it Them people never send you Till you start making it Some never post you business Till you start getting it But that be normal You have to first believe in yourself you know Be your biggest fan And cheer yourself on days when you feeling low Nobody owes you nothing So be grateful for the favors Some day it's gonna pay off Just be focus and please always Fight for you life Make you dun dull your shine Every time you fall Make you stand up and grind Fight for you life Make you dun dull your shine Badman say you nah fit Make you just cast and bind Fight for you life Make you dun dull your shine Every time you fall Make you stand up and grind Fight for you life Make you dun dull your shine Badman say you nah fit Make you just cast and bind Make you cast and bind Make you fight for your life Get on you knees Make you fight for your life
Writer(s): Paul Ekrigwe Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out