Lyrics

(Yo Rexxie pon this one) This song is for you For you wey dey show me love This song is for you-'ou For you wey dey buy my song This song is for you-'ou For you wey dey show me love This song is for you-'ou For you wey dey buy my song If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey I remember when I start this hustle na Nobody w'oju mi, dem dey gb'oju Dem be say "this music no go favour me" Wetin dem dey shout na "make I go school na" When I think of all these things, aya min ja Ayy-ayy, aya min ja ni Oh-oh, aya min ja, ay Modupe toh shi'na fun mi, oh-yeah One time for my people One time fun awon t'emi, yeah Awon t'emi na wey dey ginger me Na those people na wey fit consider me 'Cause the story long oh, the story long oh Ajegunle to the world The story long gan, the story long oh Ajegunle to the world (Yo) This song is for you For you wey dey show me love This song is for you-'ou For you wey dey buy my song This song is for you-'ou For you wey dey show me love This song is for you-'ou For you wey dey buy my song If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey If no God If no be you-'ou-'ou Ahn, I grew up in a place called OJ City Where no one gives a damn or show no pity Then, na me, only me, I see no family I gat sisters to feed, I gat my mummy So, I started makin' music, they try to count me out Love wey you dey show me, na him dey raise me now My friend are being amazing Your ground I always stand Baba God gat me now He said "son, don't you" Mafo, mafo, mio de foh oh Malo, malo, mo de loh oh See, I go rise when I fall He go pick when I call Anytime, anyday, this song is for you This song is for you For you wey dey show me love This song is for you-'ou For you wey dey buy my song This song is for you-'ou For you wey dey show me love This song is for you-'ou For you wey dey buy my song If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey If no be God If no be you Tell me where I for dey (Spyritmyx)
Writer(s): Opeyemi Edebie, Chisom Faith Ezeh, Opeyemi Raheem Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out