Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Femi Kuti
Femi Kuti
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Femi Kuti
Femi Kuti
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sodi
Sodi
Producer

Lyrics

(Dem militarize Democracy) (Dem militarize Democracy) (Dem militarize Democracy) (Dem militarize Democracy) Dem militarize Democracy Military man don taste power, dem no wan leave leadership alone Even in this democratic setting Them still dey manipulate they go-o-o-o-o This master coup plotters Fathers of corruption, we dey watch their show-o-o-o As them refuse to enter barracks Wey be their ho-o-o-use Wey be their ho-ho-ho-ho-home (Dem militarize Democracy) Military men are senators (Dem militarize Democracy) Military men as Legislators (Dem militarize Democracy) Military men as governors (Dem militarize Democracy) Dem militarize Democracy e-e-e Dem militarize Democracy Na Military man Abubakar Oversee the constitution (You don't know?) Na Military man Obansanjo, Atiku win the elections (You don forget) Na military man Obansanjo put Jonathan administration (Them think say we no know) Na military man Buhari come be the main opposition (Dem militarize Democracy) Military man, David Mark be senator (Dem militarize Democracy) Military man Oyinlola, Governor (Dem militarize Democracy) Military men as Legislators (Dem militarize Democracy) Dem militarize Democracy Dem militarize Democracy Dem militarize Democracy Dem militarize Democracy Dem militarize Democracy Dem militarize Democracy Dem militarize Democracy
Writer(s): Olufemi Olufela Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out