Lyrics

(Instrumental) Tell me what you mean You say you no understand me Millions of homeless children Dem dey wonder the streets Dem dey chop for dustbin I say dem dey sleep under bridge See how we leave our children See how dis government e be No be one No be two Dem dey wonder What to do No money for food No money for school No money for food No money for school The government no care While the teacher don't care Politicians no care The rich no care Now we wonder what to do The pride of every nation Dey in the welfare of the citizens The leaders must provide the people With all the basic needs Free education Free medication Food, light, water to drink No be to dey pose With the money Wey we no say dem don steal No be one No be two Dem plenty Dem buku No be one No be two Dem dey wonder What to do No money for food No money for school No money for food No money for school The government no care Politicians no care The rich no care We don dey wonder what to do The government don't care politician don't care Politician rich don't care The rich no care We don dey wonder what to do The government no care Politicians no care The rich no care We don dey wonder what to do The government don't care politician don't care Politicians no care The rich no care We don dey wonder what to do The government no care Politicians no care The rich no care We don dey wonder what to do The government no care Politicians no care The rich no care We don dey wonder what to do (Tell me Tell me) The government no care Politicians no care The rich no care We don dey wonder what to do (Tell me Tell me) The government no care Polticians no care The rich no care We don dey wonder what to do (Tell me Tell me) (Instrumental)
Writer(s): Olufemi Olufela Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out