Listen to Favour Go Follow Me by PC Lapez

Favour Go Follow Me

PC Lapez

Christian & Gospel

335 Shazams

Lyrics

Favour go follow me Mercy go follow me I'm serving a living God oh Mercy go follow me Anywhere I go Jehova go cover me Favour go follow me Mercy go follow me I'm serving a living God oh Grace go follow me Anywhere I go Jehova go cover me Who will say and it come to pass When obi n' igwe have never spoken oh Ihe okwuru n' isi m ga emezuriri oh Oh oh oh iye iye iye iya Oh oh oh iye iye iye iye He paid a debt he did not owe I owe a debt but I couldn't pay Jehova jireh emewo ya omekwara ya n' oge ya Jehova Nisi emewo ya omekwara ya n' oge ya Onye si na Ike adighi eh Nwa chi obubo si n' ike adighi eh Ike di na obara chukwu nu Okwa onye osi biri ga ebi oh Onye osi palie opalie Onye omere eze ga abu eze Favour go follow you Blessings go follow us We're serving a living God Ife adighi ako ebe ona adi oh Anywhere you go oh Jehova go cover you Favour go follow me Mercy go follow me I'm serving a living God oh Grace go follow me Anywhere I go Jehova go cover me Who can challenge Jesus oh Onye ahu obu onye Na him be my leader director Provider protector the giver of life He de waka for my matter oh nwa eze adighi efu na mba oh Iye ye ye ye ye oh (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) Uwo wo wo wo (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) Iye ye ye ye (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) Oh oh hoa (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) Oh oh hoa (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) I'll dwell in the house (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) The house of the lord oh (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) Yeh eh (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) Yeh iye eh (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya) Uh uwoo (jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Writer(s): Pc Lapez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out