Lyrics

Ye ye ye ye Wo wo wo wo ye ye Believer gan gan ni oo Wo wo wo Government Dey carry money tiff am far away Efcc no see am na yahoo dem Dey chase Na small thing Dey vex poorman Wey Dey face hin pain If you no come from trenches nigga you no fit relate Na every body be tiff ooo Na who dem see dem catch be Barawo No go loose guard oo Make dem no go throw you for back oo Na every body be tiff ooo Na who dem see dem catch be Barawo No go loose guard oo Make dem no go throw you for back oo Country no good Dem say make we go school We go school oo No job no food Wetin ghetto boys wan do oo Country no good Dem say make we go school We go school oo No job no food Wetin ghetto boys wan do oo E Dey pain me Gaga E Dey pain me Gaga E Dey pain me Gaga E joor ebami wa cana E Dey pain me Gaga E Dey pain me Gaga E Dey pain me Gaga E joor ebami wa cana Government Dey carry money tiff am far away Efcc no see am na yahoo dem Dey chase Na small thing Dey vex poorman Wey Dey face hin pain If you no come from trenches nigga you no fit relate Na every body be tiff ooo Na who dem see dem catch be Barawo No go loose guard oo Make dem no go throw you for back oo Na every body be tiff ooo Na who dem see dem catch be Barawo No go loose guard oo Make dem no go throw you for back oo Runju Laju Omoba Laju Ko ma lo wo korope Laju Laju Laju Laju Ko ma lo wo korope Wetin i go tell my mama Wetin i go tell my papa When i never get the raba Ki efcc ma lo ko ja nile wa
Writer(s): Amodu Gaffar Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out