Featured In
Top Songs By Camidoh
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kwesi Arthur
Performer
Raphael Camidoh Attachie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Kwesi Danso
Composer
Raphael Camidoh Attachie
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Raphael Camidoh Attachie
Producer
Lyrics
I know you know me but
When you see me for party
You still dey form
Hey see
I know you feel me baby oh
But when you see me coming down
You dey turn your back
Make you no dey shy the boy oh
I getti feelings for you
Me I no be stubborn me I no be gbevu
I wanna show you sweet love
Me I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you oh yeah
I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you
Dance with you
See, nti bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
How your body hot nti mɛfrɛwo Summer
Mame chance na menyɛ wo kama
Everybody want chop
City be full of piranhas
Ready to commit baby do me what you wanna
Mmm never loss
Things for you deɛ I swear never loss
Your ex still likes you bra yi abɔ loss
Me you for trust
Gimme make I burst
Make I further cause lights off
Me feeli how you're moving lately
She dey try claim streets but you boujie baby
Fool me crazy, do me me movee shady
Bisa nnwom ma wo dɔfo
Be like you fit same me, cool
Me I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you oh yeah
I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you
Dance with you
See, nti bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
I go sing for you everyday
Tell me your favorite song I'll play
Girl lemme be your King Promise oh yeah
And I go be your rap doctor, make you feel okay
Make I see your body shake
Me I no lie after you nobody dey
I go save for the bank
Only for your body sake oh yeah
Nti mese dance for me girl
Lemme see your body shake
Me I no lie after you nobody dey
I go save for the bank
Only for your body sake oh yeah
Me I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you
I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you
Dance with you
See, nti bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkɔ sa oh
How your body hot nti mɛfrɛwo Summer
Dance ah, dance ah, dance ah, dance ah
Writer(s): Raphael Camidoh Attachie, Emmanuel Kwesi Danso
Lyrics powered by www.musixmatch.com