Credits
COMPOSITION & LYRICS
Nwachukwu Ferdinand Chima
Songwriter
Lyrics
So many things wey you no know, no know, no know
But, I go tell you with my sound o, sound o, sound o
If dem no believe in you, make you do am alone, do am alone, do am alone
E be like dem use juju, e go better make you dey on your own, dey on your own
Dem no dey trust nobody not even my mommy,
Dem no dey trust nobody my daddy or my paddy
Dey inside, make you dey inside
Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find
Shey e dey inside?
Plenty lies
Wolves in sheep clothing wey disguise
Dem want to prey on you, prey on you
Make you dey inside
Plenty, Plenty, Plenty worry worry
Since twenty, twenty, twenty we've been running
You don't even know what's funny
When you go dey on popping
Escobar, bullion van
Muller man, biggie bag
Na im go be your calling
I follow you for back
I follow you for back
I follow you for back
Na im you go hear
Na so so loseguard
Na so so loseguard
Na so so loseguard
Till you stop to dey share
Dey inside, make you dey inside
Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find
Shey e dey inside?
Plenty lies
Wolves in sheep clothing wey disguise
Dem want to prey on you, prey on you
Make you dey inside
The deepest moments are found in the silence
The best ideas are sought alone
The people who try to make a difference
They do it working on their own
Dey inside, make you dey inside
Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find
Shey e dey inside?
Plenty lies
Wolves in sheep clothing wey disguise
Dem want to prey on you, prey on you
Make you dey inside
Dey inside, make you dey inside
Dat motivation wey you waka dey find, dey find, dey find
Shey e dey inside?
Plenty lies
Wolves in sheep clothing wey disguise
Dem want to prey on you, prey on you
Make you dey inside
Writer(s): Nwachukwu Chima
Lyrics powered by www.musixmatch.com