Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Billirano
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunsola Basit
Songwriter
Lyrics
(En, en, en, enta)
I am, I am, I am Billirano
Say, ah ah (say, ah ah)
Rome was not built Inna fucking day
Wọn ni to ba gbe ki ma ba wọn gbé (ki ma ba wọn gbé)
I wish I was born in a wealth place
We go just dey party Monday to Sunday (Monday to Sunday)
Wọn ni ke wọ bi tọ'n ba'ye mi dė (oh aye aye e)
247 Mummy calling everyday
True true God mi ọ kin sun lė
Mọ tun fe ti me gbo pe olowo lo la'yė (pe olowo lo la'yė)
People wey I love don dey betray me (don dey betray me)
Brother sister this life na vanity
Mọ lo ba wọn padi mi kon ja mi si (mọ lo ba wọn padi mi kon ja mi si)
Make dem turn me how to
Baba ba mi shė e
Mama don dey wait
If I no make am wetin I gain?
When me self go burst their brain?
Big dreams in my head
No pain and no gain
Me I can never explain
Bo pe bo ya, ọ'ma shé
Ọ'ma shé
Big dreams in my head (big dreams in my head)
No pain and no gain (no pain and no gain)
Me I can never explain (me I can never explain)
Bo pe bo ya, ọ'ma shé (bo pe bo ya, ọ'ma shé)
Ọ'ma shé (ọ'ma shé)
Ah, ya
The matter abi make I cast am out? (make I cast am out?)
Mehn, I was too young then chasing big big bag oh
Mummy ni kin ka we no money to enter Unilag (no money to enter Unilag)
Mmm, ọmọ me I just dey try when me self go cast o
(When me self go cast o)
I know say you go don dey hear about my name (about my name)
Ọta gbon gun, but am winning everyday
So many thing, so many promise and fail
Dem no wan help, dem no wan to show me way (show me way)
Baba ba mi shė e
Mama don dey wait
If I no make am wetin I gain?
When me self go burst their brain?
Big dreams in my head
No pain and no gain
Me I can never explain
Bo pe bo ya, ọ'ma shé
Ọ'ma shé
Big dreams in my head (big dreams in my head)
No pain and no gain (no pain and no gain)
Me I can never explain (me I can never explain)
Bo pe bo ya, ọ'ma shé (bo pe bo ya, ọ'ma shé)
Ọ'ma shé (ọ'ma shé)
(Big dreams in my head)
(No pain and no gain)
(Me I can never explain)
(Bo pe bo ya, ọ'ma shé)
(Ọ'ma shé)
(Aje on the mix)
Lyrics powered by www.musixmatch.com